The jailing for graft of Farouk Lawan, former member of the House of Representatives is at one level his personal tragedy. But, at another level, the tragedy of Nigeria — its leadership, its elite, its political institutions and more.
Facebook Twitter WhatsApp Telegram. Lawan was the chairman of the committee probing the multi-billion naira…. The trial of former member, House of Representatives, Farouk Lawan, has again been adjourned and for the third time consecutively as his defence team failed But appeal court for di state later comot Ngilari for prison. Wia dis foto come from, EFCC. Di former govnor of Taraba state dey cool im back for jail where im go spend 14 years.
EFCC accuse di govnor say im do mago-mago as govnor between to Di Appeal court and Supreme court also agree with di judgment. Dem say im tiff N1. Nigeria anti-corruption police say im tiff di moni through Ebenezer Reitner Ventures, company.
And di company no even get registration number, according to di court ruling. After ten years, Justice Banjoko nack am 16 years imprisonment. And anoda 14 years for anoda offense. But im go do di prison at di same time. Eh happun after court of appeal for Abuja commot four years for di prison time. Dem bin accuse am say im tiff N7. Justice Mohammed Idris on December 5, sentence Kalu to 12 years in prison. Justice Idris wey jail Kalu, don already be appeal court judge wen e pass judgment.
Farouk Lawan jailed: [Prison for Mr. Integrity inside Kuje] What next? Wetin we call dis foto, Farouk Lawan. Who be Farouk Lawal [Mr. Integrity] and why e popular? Na pesin wey dey involved in union mata wella. Him wey dey investigate corruption case come get ansa.
Soludo na govnor-elect of Anambra State - Wetin you need to know about him 10th November Meet man wey dey contest for national women leader for APC 8th November Federal University of Dutse reveal di real tori behind viral fotos wey show dia SUG presido dey go class with bodyguards. Dem bin dump dis baby inside black bag troway for farm road.
Police confirm death of journalist wey miss for almost one month. Police parade 14 suspects dem say invade Justice Mary Odili house for Abuja.
0コメント